Lirik Bandana

Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh

Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")

But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)

Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh

Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money

Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Makna Lagu Bandana - Fireboy DM ft. Asake

Makna lagu “Bandana” dari Fireboy DML dan Asake adalah tentang seseorang yang awalnya bergerak low-key dan nggak banyak pamer, tapi perlahan mulai dikenal karena kerja keras dan perjalanan panjangnya. Kalimat “Since '06, I've been writin' this story” menggambarkan bahwa kesuksesan mereka bukan sesuatu yang datang tiba-tiba. Mereka sudah melewati proses panjang, berasal dari lingkungan sederhana, dan tetap berusaha sampai akhirnya bisa membawa nama mereka ke level yang lebih tinggi. Ada juga rasa bangga terhadap asal-usul, terutama lewat penyebutan Shitta dan Eko, yang menunjukkan bahwa mereka nggak melupakan tempat dari mana mereka berasal.

Di sisi lain, lagu ini juga punya vibe percaya diri dan self-made. Lirik “I be ghetto boy, I be sinner / Fear nobody, only Jehovah” menunjukkan karakter yang pernah menjalani masa sulit, tetapi tetap berani menghadapi dunia dan percaya pada jalannya sendiri. Sementara “I'm never weak, I never cease / 'Til eternity, I'm on fire / My legacy will not die” menegaskan ambisi untuk terus berkembang dan meninggalkan sesuatu yang berarti. Jadi, secara keseluruhan, “Bandana” terasa seperti anthem tentang perjalanan dari bawah, tetap humble, terus kerja, sampai akhirnya orang-orang yang dulu nggak melihat kita mulai sadar: ternyata kita benar-benar punya sesuatu.

Lirik Lagu Fireboy DM ft. Asake

Selengkapnya

Berita Artis Terbaru