Lirik On The Low

It's Kel P Vibes
Yeah, yeah

Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (baby, I'm riding)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo (fighting, yeah)

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I'm a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina

Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me
Yeah, and I know you shy but it's cool when we're making love

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low (riding)
On the low (fighting)
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina

Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview (yeah)
I'm tryna put the ring on your finger too
And be a better guy, guy
Be a better guy guy

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low (riding)
On the low (fighting)
On the low

Angeli, Angelina (ah baby)
You dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli, Angelina (ah baby)
Oh my Angeli, Angelina (ah baby)

Jesu!

Makna Lagu On The Low - Burna Boy

Lagu “On The Low” – Burna Boy bercerita tentang hubungan cinta yang ingin dijalani secara diam-diam, tapi sebenarnya serius. Burna Boy menggambarkan seorang perempuan yang sangat membuatnya jatuh hati sampai dia rela datang kapan pun ketika dipanggil. Lirik “Say na me you go love forever” menunjukkan bahwa dia bukan cuma tertarik secara fisik, tapi ingin menjadi orang yang benar-benar dipilih dan dicintai oleh perempuan tersebut.

Yang menarik, di balik vibe romantis dan santainya, Burna Boy juga menunjukkan keinginan untuk berubah menjadi pasangan yang lebih serius. Bagian “I'm tryna put the ring on your finger too / And be a better guy” jelas menunjukkan bahwa hubungan yang awalnya dijalani “on the low” sebenarnya punya tujuan lebih jauh—bahkan sampai pernikahan. Jadi, makna lagunya kurang lebih tentang cinta yang disimpan dari publik, tetapi perasaannya justru serius dan ingin dibawa ke jenjang yang lebih jauh.

Lirik Lagu Burna Boy

Selengkapnya

Berita Artis Terbaru