It's Kel P vibes
Jẹun sókè o, dem go dey jẹun sókè o
All my people dem go jẹun sókè o
Boss man, e go jẹun sókè o
When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, dem go shake their body
Dem go shake their body
Oluwa Burna, mọ gbóná feli, say mọ gbóná feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
Hmm, gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi
O di woronpoto, ah, ye!
Dem say I dey craze, I no normal
But I go spray you the money, onyeoma
You suppose to know say me no be newcomer
So my baby, make you no go dull am (no go dull am)
When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, dem go shake their body
Dem go shake their body
Oluwa Burna, mọ gbóná feli, say mọ gbóná feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
As I dey sing, dem feel the bass
Make all the people jump around
Make you dey listen well because I no fit shout
(I no fit shout)
No joking around (ezioku), listen make I tell you
What it's all about (gbekelebe)
I no fit tell you as water enter coconut
You sit down inside bus, you say you be boss
, oya looku looku daadada
Looku looku daadada
See small pikin wey dey para, wey dey gagaga
Kí ló ń ṣe lè papapa? Oh looku, looku looku daadada
Looku looku daadada
See small pikin wey dey para, wey dey gagaga
Kí ló ń ṣe lè papapa oh?
When the gbedu dey enter body (yeye), enter body (Yeye)
All the girl, dem go shake their body (yeye)
Dem go shake their body (yeye)
Oluwa Burna mọ gbóná feli (gbona oh, mo gbona oh)
Mọ gbóná feli (gbona oh, gbona oh)
You no get money, you dey call police (eh-eh-eh)
Me I dey laugh you gan ni
Hmm, gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi
(Mọ gbóná feli)
O di woronpoto, ah, ye!
Gbóná feli
Makna Lagu Gbona - Burna Boy
Lagu “Gbona” dari Burna Boy punya vibe yang sangat percaya diri, party, dan penuh energi. Kata “gbona” sendiri berkaitan dengan sesuatu yang panas, dan di lagu ini dipakai untuk menggambarkan suasana yang makin membara ketika musik mulai masuk ke badan. Lirik “When the gbedu dey enter body, all the girl dem go shake their body” menggambarkan orang-orang yang langsung ikut berdansa ketika beat mulai terasa. Burna juga menunjukkan sisi dirinya yang cuek terhadap omongan orang lewat “Dem say I dey craze, I no normal” seolah dia bilang bahwa dirinya memang punya gaya sendiri dan nggak terlalu peduli kalau dianggap aneh.
Di balik keseruannya, lagu ini juga punya unsur flex dan sindiran terhadap orang yang sok punya status. Contohnya, “You no get money, you dey call police / Me I dey laugh you gan ni” menunjukkan sikap mengejek orang yang dianggap terlalu banyak gaya atau mencoba menjatuhkannya. Sementara “You sit down inside bus, you say you be boss” menyindir orang yang ingin terlihat berkuasa padahal kenyataannya belum seperti itu. Jadi secara keseluruhan, “Gbona” adalah lagu tentang confidence, pesta, uang, dan menikmati momen, dengan Burna Boy menampilkan persona yang santai tapi tetap menunjukkan, “gue tahu siapa gue dan gue nggak perlu validasi lo.”