Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith
Food for my plate, fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Makna Lagu Common Person - Burna Boy
Lagu “Common Person” – Burna Boy punya makna tentang kehidupan orang biasa yang mungkin nggak punya banyak uang atau status tinggi, tapi tetap punya hak untuk bahagia dan bangga dengan hidupnya sendiri. Burna Boy menggambarkan orang-orang yang bekerja keras sebagai cleaning service, pencuci mobil, pedagang, sopir bus, sampai pekerja toko. Lewat lirik “I be common person, but my happiness, oh, still be my own”, dia menegaskan bahwa sederhana bukan berarti hidup seseorang lebih rendah dari orang lain.
Lagu ini juga punya pesan tentang bersyukur dan tetap bertahan meskipun hidup lagi susah. Lirik “Everybody get role, no mean say your own role passin' my own” menunjukkan bahwa setiap orang punya peran masing-masing dan pekerjaan seseorang nggak menentukan nilai dirinya. Ditambah “Because na God, I dey put all my faith” dan “Even in days where no get nothing at all”, Burna Boy menggambarkan sikap tetap percaya dan bersyukur di tengah keterbatasan. Jadi, vibe lagunya adalah “gue mungkin cuma orang biasa, tapi hidup gue tetap berharga, kebahagiaan gue tetap milik gue, dan gue nggak perlu jadi orang kaya untuk merasa cukup.”