Gbese
Ah-ah, ah-ah
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
You won chop kpe you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
When you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Makna Lagu Anybody - Burna Boy
Lagu “Anybody” dari Burna Boy punya makna tentang percaya diri, nggak peduli sama haters, dan membalik keadaan setelah dulu berada di posisi yang diremehkan. Dari lirik “I don' charge my energy, I no get time for no enemy”, Burna menunjukkan bahwa dia nggak mau membuang energi untuk orang yang cuma membawa drama. Dulu dia mengaku “I been dey answer them yes sir / Now na me dem dey answer yes sir”, yang menggambarkan perubahan posisi: dulu harus menghormati dan mengikuti orang lain, sekarang justru orang-orang tersebut yang menghormatinya. Makanya muncul juga “Respect is reciprocal” kalau mau dihormati, ya harus bisa menghormati.
Lagu ini juga membawa pesan sabar dan percaya bahwa hidup itu berputar. Lirik “Life na turn by turn / Whether you like or not” menggambarkan bahwa setiap orang punya waktunya masing-masing. Burna seolah bilang, jangan terlalu sombong ketika sedang di atas dan jangan terlalu minder ketika sedang di bawah, karena keadaan bisa berubah kapan saja. Jadi overall, “Anybody” adalah anthem buat orang yang sedang naik level: fokus sama diri sendiri, nggak perlu meladeni omongan orang, dan biarkan waktu membuktikan siapa yang akhirnya berhasil.