Lirik 23

The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye gbon gan
Nkan ti mori, olun mi o so tan
(Woro si woro)

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro, koro ki loro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori, oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

Gongo aso, aye a gbo
Don gorgon, then come dey doubt am
So what's the outcome? It's a mad one
Roll a loud one, record my album
We nuh trust anyone, for all that I am
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend meself, me nuh fear no one

Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
No to defend them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them won po bi
But emi kilo kan mi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro, koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori, oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me, dem go Gboro si gboro

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro, koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori, oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet, woii

Them ah talk what they can't prove, what them can't prove
'Cause them want to taste out my food, gave you my food
Then you talk say I chance you
Try to pick a picker man up, God pass you
Feels like I'm coming from a angle
Where your vibe at? Come fuck up the cycle
Call me psycho, ain't no telling what I might do
Violate me, make mi brudda 'top a man, slide through

Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
No to defend them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them won po bi
But emi kilo kan mi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro, koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori, oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me, dem go Gboro si gboro

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro, koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori, oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

Gongo aso, aye a gbo
Don gorgon, then come dey doubt am
So what's the outcome? It's a mad one
Roll a loud one, record my album
We nuh trust anyone, for all that I am
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend meself, me nuh fear no one

Makna Lagu 23 - Burna Boy

Lagu “23” punya makna tentang perjalanan menuju kesuksesan, rasa percaya diri, dan perjuangan menghadapi orang-orang yang meragukan dirinya. Perbandingan dengan Michael Jordan di lirik “The music make me feel I be Jordan” menggambarkan bagaimana musik membuat Burna Boy merasa berada di level tertinggi, seperti seorang juara yang percaya pada kemampuannya sendiri. Tapi di balik rasa percaya diri itu, dia juga sadar bahwa hidup penuh tekanan, seperti “O boy e plenty for my mind you go jisoro”. Dia merasa sudah bekerja keras dan pantas menikmati hasilnya, sehingga muncul sikap “I've been working / No go do like say I don't deserve am.”

Di sisi lain, “23” juga bicara soal menghadapi orang yang iri, munafik, dan meragukan pencapaiannya. Lirik “Hypocrite plenty gan / Wey dey pretendi gan ni” menunjukkan bahwa semakin tinggi posisinya, semakin banyak juga orang yang menurutnya berpura-pura baik atau mencoba mengambil keuntungan darinya. Meski begitu, dia tetap memilih fokus pada dirinya sendiri lewat “I go be all I can be”. Jadi, lagu ini terasa seperti anthem kemenangan: sudah melewati banyak hal, tahu nilai diri sendiri, nggak butuh pengakuan dari semua orang, dan siap terus naik level.

Lirik Lagu Burna Boy

Selengkapnya

Berita Artis Terbaru