Lirik Cough Syrup

4 Contributors
Cough Syrup Lyrics
[Verse 1: Victony]
How many man wey go follow my body to go
Huh, casket o
How many man, wetin you go talk before you go full the
Huh, basket o
How many stamps you go knack before you go full
Your passport o
And if it no pass ten, make you stop to dey follow me talk
Before Yori-Yori leave Bracket mouth

[Pre-Chorus: Victony]
I dey write my songs on a low-key
Abi, se you think say I be novice
I dey write my songs on a low-key
Before Don J put the Mo' in the Mohits
Before Rick Ross put the May' in the Maybach
Before them Peter and Paul separate
[?]
Evеn before King Jada correct hеr body

[Chorus: Victony]
Issa must, I go hustle from the sun-up untll the sundown
In the blood of Jesus, I go dissolve all my brothers
E go first buy cough syrup before you talk for my matter
'Cause you go fit choke eh, ah, and e go fit choke, oh

Lirik Lagu Buju (BNXN)

Selengkapnya

Berita Artis Terbaru